Bunieya Enu Lyrics by P-Square
P-Square’s Bunieya Enu is an upbeat celebratory song that blends themes of gratitude, financial success, and triumph over adversity, as they reflect on their journey from being overlooked to achieving recognition and enjoying the fruits of their hard work, using Nigerian Pidgin, infectious rhythms, and catchy hooks to encourage dancing, giving thanks to God, ignoring haters, and embracing life’s blessings with confidence and joy.
P-Square - Bunieya Enu Lyrics
Intro
Yeah yeah (yeah yeah)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
As we dey celebrate
Chorus
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
Chai, see
Verse 1
The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eh)
Ba-ba-back in the days nobody send me
Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail
Pre-Chorus
Thank God it’s Friday (Friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh oh oh
I'm so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Chorus
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God ooh
Baba you too much oh
We thank God oh
You too much oh
You too much oh
That's why we celebrate, let's celebrate
Verse 2
Now put your hands in the air
Move them up like you just don't care
I dey say we dey pop champagne
Jubilate and no complain oh
Na so we dey do am everyday
Kpata kpata we dey kneel down and pray
Scatter them we dey start to the grace oh
Na ti we men oh
Ima no Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu
So make it
No mind them oh
No do gra gra
No send them oh
Come join body oh
Make we blend them
Make you they tell them say
Pre-Chorus
Thank God it's Friday
And I go rock am like my bai-day
Ohh
I'm so excited
So everybody show your style eh
As we dey celebrate
Chorus
Bunie ya enu
Bunie ya enu
Bunie duya enu
As we dey celebrate
Bunie ya enu
Bunie ya enu
Bunie duya enu
As we dey celebrate
We thank God oh
Baba you too much oh
We thank God oh
You too much oh
You too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate
Verse 3
As we dey celebrate
We dey jubilate
Omo no player hate
Till make no dey underrate
Now we dey calculate
You dey dey speculate
Me I no send them oh
No send them oh
Pre-Chorus
But thank God it's Friday
And I go rock am like my bai-day
Ohh
I'm so excited
So everybody eh
Move your body eh
Chorus
As we dey
Bunie ya enu
Bunie ya enu
Bunie be duya enu
As we dey celebrate
Bunie ya enu
Bunie ya enu
Bunie duya enu
As we dey celebrate
We thank God oh
Baba you too much oh
We thank God oh
You too much oh
I say you too much oh
Bunie ya enu
Bunie ya enu
Bunie ya enu
As we dey celebrate
Bunie be duya enu
Bunie be duya enu
Bunie be duya enu eh
As we dey celebrate
Ima no Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu
Isim Okacha si ma dunine enu
Bunieya enu
Bunieya enu
Maka no Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu
Isim Okacha si ma dunine enu
Bunieya enu
Bunieya enu
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
KioskNews shows a cleaned-up reading view extracted from the publisher’s page — the original always lives on their site, not ours.