OWA Lyrics by Yemi Alade

Yemi Alade Lyrics
OWA by Yemi Alade is an empowering, high-energy track that radiates self-confidence and self-worth, with vibrant beats echoing her royal presence and the roar of packed arenas celebrating her international success, alongside lyrics that assert her unapologetic dominance and unmatched professional prowess.

Yemi Alade - OWA Lyrics
Kole kole kole kole
Kole kole kole kole
Kole kole kole kole
Owa
Owa
Owa
Owa
Owa
Owa
Kole kole e dey body
Kole kole e dey body
Kole
Ayayaya
Mohammed Ali heavy weight
Her royal majesty ti de
You go pay in full if you price me
No time to shey alaye
Kilomi kilomi kilomi (Owa)
No be to 2 minutes indomie (Owa)
I dey disturb their FYP unapologetically
Chocome chocome chocome
Sempe for the girl wey sabi
How I dey carry myself, needs to be studied
Kole kole e dey body
Kole kole e dey body
Ayayaya
Original no be regular (owa)
Pull up looking exceptional (owa)
Killing shows for big arena (owa)
Too much smoke and the fire
So intentional
Everything international
E be me their lecturer
Highly professional ayee
Kole kole e dey body
Kole kole e dey body
Kole
Owa
Owa
Kole kole e dey body
Kole kole e dey body
Kole kole kole kole
Yemi Alade
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
KioskNews shows a cleaned-up reading view extracted from the publisher’s page — the original always lives on their site, not ours.