General Market Lyrics by Yemi Alade

Yemi Alade Lyrics
General Market by Yemi Alade is an inspiring, grounded anthem centered on self-dignity, perseverance, and the equalizing nature of life, the lyrics emphasize holding your head high regardless of your financial status, maintaining consistency in hard work, recognizing life as an open market where anyone's fortunes can change, and remaining hopeful for growth and prosperity.

Yemi Alade - General Market Lyrics
If no be condition wetin be Lamborghini wey person no fit buy
Ah ah
E no geti wetin eyes go see
Wey go make am cry blood
Wetin no take your life
Go finally make you tough
If you no fit afford kabu kabu
Nothing do danfo
Wetin matter the most na you reach where you dey go
Belle no be show glass
If nah garri you drink
Carry yourself like who chop turkey
No bensome
Nobody less less
If no be condition wetin be Lamborghini wey person no fit buy
Consistency is the key
Te ipa mo ise
Life na general market (general market)
Anybody fit pick up anytime na general market (general market)
Life na general market (general market)
Anybody fit pick up anytime na general market (general market)
Te ipa mo ise
Wetin we dey pray for
Long life and better better better better life
Bigger bread
Bigger connections
Bigger house
Better better better better life
You get before, you no get again
No go be your portion
Ameen oluwa Jesu
As we dey plant
We go get bountiful harvest
Belle no be show glass
If na garri you drink
Carry yourself like who chop turkey
No benzome
Nobody less less
If no be condition wetin be Lamborghini wey person no fit buy
Consistency is the key
Te ipa mo ise
Life na general market (general market)
Anybody fit pick up anytime na general market (general market)
Life na general market (general market)
Anybody fit pick up anytime na general market (general market)
Te ipa mo ise
General market
General market
Te ipa mo ise
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
KioskNews shows a cleaned-up reading view extracted from the publisher’s page — the original always lives on their site, not ours.